Need to Know歌詞

作詞 : Onome Emuakpeje/Victor Adere
作曲 : Onome Emuakpeje/Victor Adere
[Intro: Victor AD]
It’s Victor AD nanana yea
And we got TenTik
You know the vibe is authentic yea
Spiritual vibes
[Chorus: Victor AD]
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts
[Verse 1: TenTik]
We losing faith everyday
It’s action time, we don taya to dey pray
Government nor send us, yea we get the message
Make we stand up we tired of the oppression
Bow, two seconds man down
Nobody else wan die so we stand down
Make a hashtag tweet about it
When it stops trending we all forget about it
Till another explosion another mass murder
Another sarz officer committing man slaughter
Oh you no send abi you unbothered
Until the next victim na you or your brother
We suffering and smiling naija is a joke
Getting your pvc that is a goal
But who we go vote, that’s the question
Remember when we vote change for the last election
Ah e be now, belike tear tear money make dem change the change or better still keep the change
We nor want again
Oko shey na force to rule us again
[Chorus: Victor AD]
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts
[Verse 2: TenTik]
I need to know, if you still remember
Chiadika Ugonna Lloyd and Tekena
Let’s have a moment of silence
Corruption is still on the rise
The cost of living is still very high
Sarz still killing boys on the street
Our girls never still complete
Chee
Still killing people everyday in the north
Mister president still ain’t giving a ****
And they want be to censor my rap
They killing people like cows, there’s no censoring that
Nothings working nobody tryna fix it
Tell the leaders of tomorrow they’d never be shit
Being a young man in this country is risky
I nor even blame bobrisky
[Chorus: Victor AD]
If I die before I wake brother
Would the people I did for remember my name brother
Or would they judge me
By the wrong things that I’ve done brother
I hope say dem no go forget me
The way dem forget my brothers
Wey Don pass away
I need to know!
Who dey drive dis country
I won come down
Driver keep d change
I need to know!
If na only me understand the way wey I feel today
I said I need to know
Who dey drive this country I wan come down
Driver keep the change
Said I need to know o
I said I need to know
Cos it’s deeper than thoughts

Need to KnowLRC歌詞

Need to Know歌詞TenTikNeed to KnowLRC歌詞添加中
  • 歌詞名:Need to Know
  • 歌手名:TenTik
  • 更新時間:2023-12-22
  • 作詞人:
  • 評分:0.0分

Need to Know歌詞,Need to KnowLRC歌詞

歌曲名:Need to Know  歌手:TenTik  所屬專輯:《Need to Know》

作詞:  作曲:  發(fā)行公司:未知  發(fā)行時間:2023-12-22

歌曲ID:3234306  分類:Need to Know  語言:  大?。?.35 MB  時長:03:40秒  比特率:129K  評分:0.0分

介紹:《Need to Know》 是 TenTik 演唱的歌曲,時長03分40秒,由作詞,作曲,該歌曲收錄在TenTik2023年的專輯《Need to Know》之中,如果您覺得好聽的話,就把這首歌分享給您的朋友共同聆聽,一起支持歌手TenTik吧!

◆ 本頁是Need to KnowNeed to KnowNeed to KnowLRC歌詞下載頁面,如果您想下載Need to Knowmp3,那么就點擊  Need to KnowMp3免費下載

◆ 如果你想在線試聽這首歌曲就點擊  Need to Know在線試聽

◆ 如果你想了解更多歌手TenTik的信息就點擊  TenTik的所有歌曲  TenTik的專輯  TenTik的詳細資料  TenTik的圖片大全

◆ Need to Know的永久試聽地址是//ndqjthg.cn/play/3234306.htm,請將九酷音樂網(ndqjthg.cn)告訴您的3個朋友,感謝您對九酷音樂網支持!

Copyright @2023 - 2024 ndqjthg.cn.All Rights Reserved.九酷音樂網 版權所有  備案號:黑ICP備2023008593號-1