[00:00.000] 作词 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe [00:01.000] 作曲 : Prince Omoferi/Oyinkansola Sarah Aderibigbe [00:08.716]Vibez [00:10.309]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [00:12.166]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [00:14.560]Pa pa ri, pa [00:20.079]Sabi girls no dey too like talk [00:22.742]Animals dey in human form [00:24.863]Padi man, nobody like work [00:27.254]But you must hustle of you wan chop [00:29.909]E no finish dem wan fight us [00:32.039]If them dey run dem no fit catch up [00:34.421]I no dey form say I too righteous [00:36.812]No come dey form say you too like us [00:40.004]Me no get time for the hate and the bad energy [00:42.656]Got my mind on my money [00:44.789]Make you dance like Poco Lee [00:47.179]Steady green like broccoli [00:49.297]Steady on my grind no wan hear what they wan telly me [00:52.228]Kudi na my fantasy [00:54.346]Dem wan dey check if my tap e no rush [00:57.535]But e dey rush [00:58.870]E dey rush well well [01:00.190]E be much [01:00.988]Na God dey make my tap, e dey rush [01:03.854]The kind money we touch [01:06.986]But e dey rush [01:08.306]E dey rush well well [01:09.376]E be much [01:10.700]No be hype, everybody dey crush [01:13.558]There's no dulling with us (There's no dulling with us) [01:17.272]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [01:19.402]Pa pa ri, pi pa pa ri pa [01:21.783]Pa pa ri, pa ri pa pa ri [01:26.304]Jofunmi Japata, I dey go ghana [01:28.959]You never touch, you dey form papas [01:31.614]Which kind money we never see before [01:34.004]Kosi elomi, gat me feeling I'm the one [01:36.126]Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje [01:41.709]You can't count my grace [01:43.566]I just dey my lane, my lane [01:46.754]Me no getty time for the hate and the bad energy [01:49.943]Gat my mind on my money [01:52.064]Make you dance like poco lee [01:54.455]Steady green like broccoli [01:56.585]Steady on my grind no wan hear what they want telly me [01:59.240]Kudi na my fantasy [02:01.634]Dem won dey check if my tap e no rush [02:04.822]But e dey rush [02:05.881]E dey rush well well, e be much [02:08.275]Na God dey make my tap, e dey rush [02:11.191]The kind money we touch [02:14.328]Edey rush [02:15.388]E dey rush well well, e be much [02:17.778]No be hype everybody dey crush [02:20.697]There's no dulling with us (There's no dulling with us) [02:23.886]'Cause e dey rush [02:25.218]E dey rush well well [02:26.276]E be much [02:27.339]Na God dey make my tap, e dey rush [02:30.266]The kind money we touch [02:33.644]E dey rush [02:34.704]E dey rush well well, e be much [02:36.833]No be hype everybody dey crush [02:40.025]There's no dulling with us (There's no dulling)