[ti:Jagele] [ar:Burna Boy] [al:Love, Damini (Explicit)] [offset:0] [00:00.00]Jagele - Burna Boy [00:02.31]Lyrics by:Damini Ebunoluwa Ogulu/Kelvin Peters [00:10.40]Baby me I no go leave you laiye o [00:13.90]Make you no go leave me solo [00:16.37]You know as e Dey go [00:18.06]Catch my shot o [00:20.15]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [00:24.84]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey [00:29.61]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [00:34.92]Ka gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey [00:39.48]I Don't no was e Dey do me [00:41.58]I no no was e Dey do [00:44.25]Why do you want do disarm me o [00:46.66]Why you wan turn a badman to mumu [00:50.28]Omo o You don follow me shayo [00:54.37]You don follow me choko [00:56.89]And you don't mezebu [00:58.63]You know it's true [01:00.70]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [01:05.24]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey [01:10.02]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [01:15.47]Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey [01:20.17]U do me like ogogoro [01:22.37]And I don't know what to say [01:24.66]And every time that you face me [01:27.12]I just don't know what to sayy [01:29.35]Nuh [01:30.32]You're my sweetie sweetie chocolate [01:32.92]I kno say you go follow me [01:35.42]Because you don finish the henne and Dusse [01:38.58]Balance it up and gbes [01:40.19]I Don't no was e Dey do me [01:42.41]I no no was e Dey do [01:44.69]Why do you want do disarm me o [01:47.27]Why you wan turn a badman to mumu [01:50.85]Omo o You don follow me shayo [01:54.93]You don follow me choko [01:57.44]And you don't mezebu [01:59.12]You know it's true [02:01.19]Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [02:05.76]Ka gbekele gbekele my baby cuz my mommy no Dey [02:10.67]My baby Jagele jagele my baby jogolo jogolo my baby [02:16.04]Gbekele gbekele my baby cuz my daddy no Dey